Cargando...

NAIJA FM
NAIJA FM>102.7 MHz FM

Naija Fm 102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. They go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

Filtrar Emisoras

Emisoras Relacionadas con NAIJA FM 102.7 MHz FM Disfruta del Mismo Género Músical

Su opinión sobre NAIJA FM

No hay comentarios aún

NAIJA FM > 102.7 MHz FM > Radio en vivo

>102.7 MHz FM

Categorías: hip-hop, talk, news

Ubicaciones: nigeria, lagos

Dirección: 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos

Descripción: Naija Fm 102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. They go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

Contactos

Teléfono: +234 818 212 0734Email: info@naija102.com